歌曲铺
首页
最新搜索
It Is What It Is - AdeKunle Gold.lrc
LRC歌词
下载
[00:11.149] People wey no dey feed you[00:13.162] Always the first to talk about your life[00:16.108] Look at the irony[00:17.950] Shame you for public come dey beg for side[00:20.939] Don't get it twisted, I no dey kiss ass[00:22.748] That shit is not healthy[00:25.970] Keeping my distance[00:27.600] Some people are worse than pandemic[00:29.549][00:29.679] If e go cost my peace[00:32.102] Den I go take my leave[00:34.589] If e no be money[00:36.995] Do not disturb me, please[00:39.510] If e go cost my peace[00:42.026] That's some expensivе shit , oh[00:44.497] If e no be money[00:46.782] Do not disturb mе, please[00:49.180][00:49.452] Majisoro, hold on[00:51.848] It is what it is[00:54.353] Mawobe, leave am[00:59.254] Majisoro, hold on[01:01.823] It is what it is[01:04.154] Mawobe, leave am[01:07.542][01:10.466] Money no dey bring happiness, oh[01:12.630] Na when I get money I realize, oh[01:15.070] But I no be hypocrite[01:17.784] I dey pray make you get your own too[01:20.216] See, bad times will never last[01:22.683] Elemi lo ma last, life come at you so fast[01:27.287] Small time you don become wetin you hate[01:29.729] Low-key, they hate their life[01:32.186] And they're lonely, no energy for nobody[01:35.773] We no dey happy for me, for me[01:39.507] Low-key, you hate your life[01:41.665] And you're lonely, no energy for nobody[01:45.687] No waste your time, man, I no see you[01:48.175][01:48.732] If e go cost my peace[01:51.253] Den I go take my leave[01:53.684] If e no be money[01:56.115] Do not disturb me, please[01:58.646] If e go cost my peace[02:01.129] That's some expensive shit , oh[02:03.674] If e no be money[02:06.043] Do not disturb me, please[02:08.205][02:08.649] Majisoro, hold on[02:11.058] It is what it is[02:13.457] Mawobe, leave am[02:18.396] Majisoro, hold on[02:20.968] It is what it is[02:23.317] Mawobe, leave am
文本歌词
People wey no dey feed you Always the first to talk about your life Look at the irony Shame you for public come dey beg for side Don't get it twisted, I no dey kiss ass That shit is not healthy Keeping my distance Some people are worse than pandemic If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If e go cost my peace That's some expensivе shit , oh If e no be money Do not disturb mе, please Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am Money no dey bring happiness, oh Na when I get money I realize, oh But I no be hypocrite I dey pray make you get your own too See, bad times will never last Elemi lo ma last, life come at you so fast Small time you don become wetin you hate Low-key, they hate their life And they're lonely, no energy for nobody We no dey happy for me, for me Low-key, you hate your life And you're lonely, no energy for nobody No waste your time, man, I no see you If e go cost my peace Den I go take my leave If e no be money Do not disturb me, please If e go cost my peace That's some expensive shit , oh If e no be money Do not disturb me, please Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am Majisoro, hold on It is what it is Mawobe, leave am
相关歌曲
Jamie Miller
1、It Is What It Is
Blood Orange
2、It Is What It Is
Reubz4k
3、It Is What It Is
Big Sean/Gunna
4、It Is What It Is
Lifehouse
5、It Is What It Is
Wez Atlas
6、It Is What It Is
Everlasting Near
7、It Is What It Is
Tay'Ja Reign
8、IT IS WHAT IT IS
Thundercat/Pedro Martins
9、It Is What It Is
Glaive
10、It Is What It Is
Jenna Raine
11、It Is What It Is
Lifehouse
12、It Is What It Is
AdeKunle Gold
13、It Is What It Is
Swapa
14、it is what it is
nothing,nowhere.
15、It is what it is
随机推荐
Música del brunch dominical/Pelícano
1、El Pulso Calmante Del Hogar
Sleep Sounds Ambient Noises
2、Dreamlike Ambient, Pt. 26
yoko
3、杪秋十一
Father Nature Sleep Kingdom
4、Sleep Music: Rain Sounds - Healing Rain by Zurich's Lake
Summer Chilling Jazz
5、Funky Ambiance for Unwinding
Reggae Music Sounds
6、Dream Like Ambience for Jamaica
Tesor
7、Free "人上人 pt.3" murder song x rob49 type beat
Esencia Mística/La Espiritualidad Música Colección
8、Ritmos Tranquilos De Meditación Plena
Hennybar
9、ICE-小李飞刀remix(汉尼拔RID remix)
Moti Weiss
10、הנה זה בא
Νίκος Οικονομίδης/Η Γιωργούλα Από Το Κουφονήσι
11、Έρχεσαι Μελαχρινό Μου (feat. Η Γιωργούλα Από Το Κουφονήσι & Νίκος Οικονομίδης)
AXS Music
12、All My Love For You
מוזיקת חלל לשינה/מוזיקת חלל מרגיעה
13、זריחה שלווה
Ozzy Osbourne
14、Steal Away (The Night) [With Drum Solo]
Sunday Chillout Songs
15、Dream-Like Ambience for June Positivity